• World
  • Covid-19
  • Entertainment
  • Travel
  • Video
  • Business
  • Sports
  • Features
 Official ‘Freetown’ Lyrics by Tekno
Entertainment News

Official ‘Freetown’ Lyrics by Tekno

by Grace Ifon 24/02/2023 0 Comment

Tekno Lyrics

Check out the lyrics to Tekno‘s newest single, Freetown below.

PLAY & LISTEN TO: Freetown by Tekno

Tekno – Freetown Lyrics

What goes up must come down
When I dey vex dey calm down
Sierra Leone is freetown
But the people no dey see chaao

So me go down to Lagos city
Giant of Africa wey no get constant electricity
Say me go to the street too many people i dey pity
3 years old for road dey beg money,
highway no be for small pikin

For long we go pray make e better
How many times we fo pray make e better
Since mama born me my people dey pray make e better
Offer and tithe, everyday them dey pay, say make e better

I go talk my own with my melody
Me no care if no one care for me
Who I fit help I go give money
Na the kind thing wey dey ginger me
And me no fit help everybody
But anywhere I go they want to hail me
Some dey wey dey argue who get money
But no better hospital wey dey for street

Instablog na him television
Them no fit post our politician
Election na selection
Everybody get ehm position

What goes up must come down
When I dey vex I dey calm down
Sierra Leone is freetown
But the people no dey see chaao

So me go down to Lagos city
Giant of Africa wey no get constant electricity
Say me go to the street too many people I dey pity
3 years old for road dey beg money,
highway no be for small pikin

For long we go pray make e better
How many times we fo pray make e better
Since mama born me my people dey pray make e better
Offer and tithe, everyday them dey pay, say make e better
(say make e, say make e better)

Tell me where i wan begin
Hunger wan kill person pikin
John Baptist 1919, Still be like this in 2020

(Dunno) How things dey go like this
(Tell me) How the road bad like this
Fuel scarcity for country wey get everything e need to take care of people

What goes up must come down
Food no dey
Light no dey
Water no dey
Work e no pay
How my people go dey?
How una dey?

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

What’s your Reaction?
Love
0
Love
Smile
0
Smile
Haha
0
Haha
Sad
0
Sad
Star
0
Star
Weary
0
Weary
0 Shares
Facebook Twitter Whatsapp Gmail Linkedin
×

Share this post!

Facebook Twitter Whatsapp Gmail Linkedin Pinterest Messenger Reddit Telegram Tumblr VKontakte Email
Previous post
Next post
Avatar of Grace Ifon

Grace Ifon (Website)

administrator

Grace Smart Ifon is a Nigerian entrepreneur, female empowerment champion that prides herself on providing dynamic content and quality financial education.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Recent Posts
  • From Waves to Weaves: 10×10 Storms the Hair Industry with a 9-Day Market Activation in Lagos
  • New ‘Drink’ on the Block: The Refreshing American Cola is Here
  • Hermes & Adesewa discuss Rich & Pretty Privilege on “BTS Reality Show”
  • Niyi Akinmolayan Shares Official Trailer For His Upcoming Spy Thriller “The House Of Secrets”
Categories
Most Recent
Grace Smart Tv

From Waves to Weaves: 10×10 Storms the

03/06/2023
Grace Smart Tv

New ‘Drink’ on the Block: The Refreshing

03/06/2023
Grace Smart Tv

Hermes & Adesewa discuss Rich & Pretty

03/06/2023
Grace Smart Tv

Niyi Akinmolayan Shares Official Trailer For His

03/06/2023
Grace Smarts Blog

Your Daily Dose Of Motivation With A Dash Of Finance And A Sprinkle Of Everything Nice :)

Subscribe Now

Don’t miss our future updates! Get Subscribed Today!

Grace Smart Ifon

©2023. GraceSmartsBlog. All Rights Reserved.

HOME
CONTACT
PRIVACY
TERMS AND CONDITIONS
Manage Cookie Consent
To provide the best experiences, we use technologies like cookies to store and/or access device information. Consenting to these technologies will allow us to process data such as browsing behavior or unique IDs on this site. Not consenting or withdrawing consent, may adversely affect certain features and functions.
Functional Always active
The technical storage or access is strictly necessary for the legitimate purpose of enabling the use of a specific service explicitly requested by the subscriber or user, or for the sole purpose of carrying out the transmission of a communication over an electronic communications network.
Preferences
The technical storage or access is necessary for the legitimate purpose of storing preferences that are not requested by the subscriber or user.
Statistics
The technical storage or access that is used exclusively for statistical purposes. The technical storage or access that is used exclusively for anonymous statistical purposes. Without a subpoena, voluntary compliance on the part of your Internet Service Provider, or additional records from a third party, information stored or retrieved for this purpose alone cannot usually be used to identify you.
Marketing
The technical storage or access is required to create user profiles to send advertising, or to track the user on a website or across several websites for similar marketing purposes.
Manage options Manage services Manage vendors Read more about these purposes
View preferences
{title} {title} {title}
x
x