Breaking News

5 Major Announcements You Should Know About #AMVCA9

Zeelicious Shares Her Finger-licking Fish Sauce Recipe | Watch

  • Entertainment News
  • Personal Finance
  • Motivational
  • Lifestyle
  • Live Radio
  • Ebooks
 Official ‘Abobi’ Lyrics by Patoranking
Entertainment News

Official ‘Abobi’ Lyrics by Patoranking

by Grace Ifon 17/02/2023

Patoranking Lyrics

‘Abobi’ is Patoranking‘s newly released single, the dancehall artist delves into societal issues on this track, check out the song’s lyrics below. Abobi was produced by Kel-P.

PLAY & LISTEN TO: Abobi by Patoranking

Patoranking – Abobi Lyrics

Intro
It’s Kel-P vibes

Verse 1
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya
The Baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
‘Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

Chorus
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay

Post-Chorus
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)

Verse 2
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh

Chorus
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay

Post-Chorus
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Previous post
Next post

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Grace Smarts Blog

Your Daily Dose Of Motivation With A Dash Of Finance And A Sprinkle Of Everything Nice :)

Subscribe Now

Don’t miss our future updates! Get Subscribed Today!

Grace Smart Ifon

©2023. GraceSmartsBlog. All Rights Reserved.

Manage Cookie Consent
To provide the best experiences, we use technologies like cookies to store and/or access device information. Consenting to these technologies will allow us to process data such as browsing behavior or unique IDs on this site. Not consenting or withdrawing consent, may adversely affect certain features and functions.
Functional Always active
The technical storage or access is strictly necessary for the legitimate purpose of enabling the use of a specific service explicitly requested by the subscriber or user, or for the sole purpose of carrying out the transmission of a communication over an electronic communications network.
Preferences
The technical storage or access is necessary for the legitimate purpose of storing preferences that are not requested by the subscriber or user.
Statistics
The technical storage or access that is used exclusively for statistical purposes. The technical storage or access that is used exclusively for anonymous statistical purposes. Without a subpoena, voluntary compliance on the part of your Internet Service Provider, or additional records from a third party, information stored or retrieved for this purpose alone cannot usually be used to identify you.
Marketing
The technical storage or access is required to create user profiles to send advertising, or to track the user on a website or across several websites for similar marketing purposes.
Manage options Manage services Manage vendors Read more about these purposes
View preferences
{title} {title} {title}